The Lord is my Shepherd Ps23 ( Nigeria Version)
Page 1 of 1 • Share •
The Lord is my Shepherd Ps23 ( Nigeria Version)
Oga kpata kpata, na my Shepherd
A nogo carry bowl de beg about O.
Im make me lie down for pasture wey green
There im make my soul kampke.
Im de lead me for the road wey dey right
Because of im name.
Ah, even if I walk through
gutter wey pass power
A nogo fear any evil.
Because you dey with me,
you no dey commot for my side
the cane and stick
wey you de take keep me in line
make me get common sense
and give me comfort.
You prepare some kin table for me
wey my eye never ever see
full of pounded yam, okporoko
jollof rice, egusi soup, moi moi,
elubo, efo, akara, onunu, ogbono
dem too boku, my mouth
no go fit mention all of dem.
And all this you de do
right in front of my enemies.
You pour oil for my head
I come run all over me
Make my cup dey overflow
A no sey goodness and mercy
Go dey follow me anywhere a go.
And a go rest for your house lai, lai. Amen.
FennyWest

fennywest- Christian Talk Moderators
- Mood:


Number of posts: 1065
Age: 58
Location: uk
Marital Status: Single
Registration date: 2009-10-19
Points: 6016
Reputation: 77
Country:
Warning:


WARRIOR- Christian Talk Moderators
- Mood:


Number of posts: 931
Age: 52
Location: Vermont, USA
Profession: Administrative Cust Svc
Hobbies: Quilting , ride bicycle, hiking, writing.
Marital Status: Single
Registration date: 2010-03-30
Points: 4842
Reputation: 3
Country:
Warning:

Similar topics» YAHWEH (the LORD) & ELOHIM (GOD)
» NLE Practice Questions (Trial Version)
» The Lord is my Shepherd Ps23 ( Nigeria Version)
» The Lord of The Rings The Battle for Middle Earth 1 Full ISO
» The Lord is My Refuge
» NLE Practice Questions (Trial Version)
» The Lord is my Shepherd Ps23 ( Nigeria Version)
» The Lord of The Rings The Battle for Middle Earth 1 Full ISO
» The Lord is My Refuge
Page 1 of 1
Permissions in this forum:
You cannot reply to topics in this forum




